HomeAyra StarrThe Year I Turned 21Commas Lyrics
LyricsTrack 3

Commas

Lines

64

Words

299

Album Tracks

3

Intro

(Initiating rage process)

Oh

Oh no

Eh-yeah, eh-yeah

Verse 1

Na which kind life wey I never see?

I carry God, so I fear nothing

Steady increasing the commas

Comma, comma, comma

Original, no be parody

E no fit clear for your memory

Whether na winter or summer, ajeh

Pre-Chorus

Barbados, Havana, livin' life

See my fire burnin' bright

Wetin dey inside me?

Smallie wey dey mighty

Dem never know I kala tori mo fine

Check and balance everything inside my mind daily

Trust me, you can't fool me

Chorus

Energy wrong, I log off (Log off)

Mowa friendly and conscious (And conscious)

I'm allergic to isokuso

I'm not ready for confusion (No, no, no, no)

Dem telly me make I show love (Show love)

"Sability" oun gbona

Everything na connection

I'm not ready for confusion, oh

Verse 2

Things happen inside life

Draw tattoo, make I live my life

Dreams come true, if na fight

Fight the fight, make you no go tire

Fire dey go, fire dey go

You need to put your body and soul

Leave your worries alone

Pre-Chorus

Barbados, Havana, livin' life

See my fire burnin' bright

Wetin dey inside me?

Smallie wey dey mighty

Dem never know I kala tori mo fine

Check and balance everything inside my mind daily

Trust me, you can't fool me (Oh)

Chorus

Energy wrong, I log off

Mowa friendly and conscious

I'm allergic to isokuso

I'm not ready for confusion (No)

Dem telly me make I show love

"Sability" oun gbona (Oun gbona)

Everything na connection

I'm not ready for confusion (Confusion)

Outro

Na which kind life wey I never see?

I carry God, so I fear nothing

Steady increasing the commas

Comma, comma, comma

Eh-yeah

Eh-yeah, yeah-yeah (London)

Steady increasing the commas

Comma, comma, comma

Next

Last Heartbreak Song

More from The Year I Turned 21

Full Album →

Stream This Song

Album

The Year I Turned 21

2024 · 3 tracks

More Albums

View all