HomeAyra Starr19 and Dangerous,Rush Lyrics
LyricsTrack 1

Rush

Lines

74

Words

413

Album Tracks

1

Intro

Oh (Vibez)

Ta-ta-ri

Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri

Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa

Verse 1

Sabi girl no dey too like talk

Animals dey in human form

Padi man, nobody like work

But you must hustle if you wan chop

E no finish, dem wan fight us

If dem dey run, dem no fit catch up

I no dey form say I too righteous

No come dey form say you too like us

Pre-Chorus

Me no get the time for the hate and the bad energy

Got my mind on my money

Make you dance like Poco Lee

Steady green like broccoli

Steady on my grind, no wan hear what they wan telly me

Kudi na my fantasy

Dem wan dey check if my tap e no rush

Chorus

But e dey rush

E dey rush wеll well, e be much

Na God dеy make my tap, e dey rush (Mm)

The kind money we touch, yeah

E dey rush

E dey rush well well, e be much

No be hype, everybody dey crush

There's no dulling with us (There's no dulling with us)

Post-Chorus

Pa-pa-ri

Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri (Yeah)

Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri-pa

Ta-ra-pa-pa-ri-pa

Verse 2

Jọ́ fun mi japata I dey go Ghana (Yeah)

You never touch, you dey form papas (Yeah)

Which kind money we never see before?

Kosi elomi, gat me feeling I'm the one

Aje, aje, aje, can never take my cake away, aje

You can't count my grace

I just dey my lane, my lane

Pre-Chorus

Me no get the time for the hate and the bad energy

Got my mind on my money

Make you dance like Poco Lee

Steady green like broccoli

Steady on my grind, no wan hear what they wan telly me

Kudi na my fantasy

Dem wan dey check if my tap e no rush

Chorus

But e dey rush

E dey rush well well, e be much

Na God dey make my tap, e dey rush

The kind money we touch, yeah

E dey rush

E dey rush well well, e be much

No be hype, everybody dey crush

There's no dulling with us (There's no dulling with us)

Post-Chorus

'Cause e dey rush

E dey rush well well, e be much

Na God dey make my tap, e dey rush

The kind money we touch

E dey rush

E dey rush well well, e be much

No be hype, everybody dey crush

There's no dulling with us (There's no dulling)

Outro

Yeah, yeah

Yeah, yeah

Mm, ahh

Stream This Song

Album

19 and Dangerous,

2022 · 1 tracks

More Albums

View all