HomeRemaRAVAGE - EPDND Lyrics
LyricsTrack 9

DND

Lines

51

Words

433

Album Tracks

1

Intro

Uno, dos, tres (Banger)

P

Another banger

Verse 1

Mo tun ti de, la ti dagbo ru, oshey

Me wey be werey

Oya, gawu oh, gawu

Shey you no dey see say I just drop gbedu, ayy?

Them talk say no be me be H-I-M, okay na

You go come tell me na who oh, na who

Make humility no go turn me malu (Malu, malu)

Pre-Chorus

Because if I talk one they go wan swallow me, ayy

Shey I wan good, shey I wan bad?

Shey I wan real, shey I wan fake? (Me I no do again)

Oya, see wins, now they wan shallow wins, say

They wan dey bully me, omo, I don too calm

Talk my shit right up in your face, me I no dey shakе

Chorus

I don do too much Ps and Qs, right now, I go put you on DND

Keep your eye sharpen bеcause e get as you go move around me wey you fit end up for DND

I dey waka without security because I shucking one shakabula inside my GLE

Ayy, oshey oh, o wan bi

(Even egbon dey collect DND)

Verse 2

Baba wọn

E sure for me my confidence no rely on any number one

Too many solo hits, una go dey call me Solomon

Girls dey chew-gum, because they sabi say I be idan

Omo, make I no too talk, make I sofree sit-down

Pre-Chorus

Because if I talk one they go wan swallow me, ayy (Ayy)

Shey I wan good, shey I wan bad?

Shey I wan real, shey I wan fake? (Me I no do again, ayy)

Oya, see wins, now they wan shallow wins, say (Ayy-ayy)

They wan dey bully me, omo, I don too calm (Don too calm)

Talk my shit right up in your face, me I no dey shake

Chorus

I don do too much Ps and Qs, right now, I go put you on DND

Keep your eye sharpen because e get as you go move around me wey you fit end up for DND

I dey waka without security because I shucking one shakabula inside my GLE

Ayy, oshey oh, o wan bi

Even egbon dey collect (DND)

I don do too much Ps and Qs, right now, I go put you on DND

Keep your eye sharpen because e get as you go move around me wey you fit end up for DND

I dey waka without security because I shucking one shakabula inside my GLE

Ayy, oshey oh, o wan bi

(Even egbon dey collect DND)

Outro

P

Stream This Song

Album

RAVAGE - EP

2023 · 1 tracks

More Albums

View all