HomeRemaHEISOZEBA Lyrics
LyricsTrack 4

OZEBA

Rema·HEIS·2024

Lines

52

Words

383

Album Tracks

2

Intro

London

Another banger

Verse 1

All of my guys dem dey tell me say, me I be party animal

Who be that girl wey dey shake her ikebe for back? Me I want her, I like her (Arrg-arrg)

Whether the ikebe na real or fake, abeg, just dey back am (Come)

How you go sell me money, then I spray the money, then you come dey pack am?

You no see say na Balenciaga I dey rock? Abeg, no dey march am

Mе wey be area-boy, I dеy do my things, zaga-zigi, zigi-zaga (Grr)

Pre-Chorus

(Rema, what is the matter?)

I go prove to them say somebody badder, eh

Somebody wicked, eh

I go do my best to make all of una vex

I don commot for my set, I don intercept

I don put the game for reset

Shey, you wan gatekeep who sabi jump fence, eh?

Chorus

Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba

Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba (Hm)

Ozeba, ozeba (Hm, hm, hm), ozeba, ozeba, ozeba (Arrg-ra-ra)

Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba

Verse 2

Emi ati awon guys e mi italawo, e mi itolowo

Italawa, itolowo, ita, itolow, eh-eh

They want a banger, eh-eh?

Give them back to back, eh-eh

Buss up their medulla, arrg-arrg

Tell all your faves that I ask you to ask them, "Who's their daddy?", huh

H-I-M, huh, I'm that nigga (Uh-huh)

I'm that, huh, I'm that nigga, huh (Uh-huh)

Father figure (Uh-huh), huh, huh

I dey vex every day, only thing wey fit make me dey happy na ikebe

Internet gangster, that thing wey you talk, make you come my front, make you for répété

Pre-Chorus

(Rema, what is the matter?)

I go prove to them say somebody badder, eh (Eh?)

Somebody wicked, eh (Eh?)

I go do my best to make all of una vex

I don commot for my set, I don intercept

I don put the game for reset

Shey, you wan gatekeep who sabi jump fence, eh?

Chorus

Ozeba, ozeba (Hm, hm, hm), ozeba, ozeba, ozeba (Arrg-ra-ra)

Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba

Ozeba, ozeba (Ayy, ayy, ayy, ayy), ozeba, ozeba, ozeba

Ozeba, ozeba (Rrg, rrg, rrg), ozeba, ozeba, ozeba (Ahh)

Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba

Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba (Arrg-ra-ra)

Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba

Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba

Next

HEHEHE

More from HEIS

Full Album →

Stream This Song

Album

HEIS

2024 · 2 tracks

More Albums

View all