The music make me feel I be Jordan
Now I understand why them say aiye po gan
Nkan ti mo ri, Ọlọ́run, mi o so tan
(Woro si woro)
The music make me feel I be Jordan
(Woro si woro), (koro ki koro)
Now I understand why them say aiye po gan
(O boy e plenty for my mind you go jisoro)
Nkan ti mo ri, Ọlọ́run, mi o so tan
Anybody listening
Holy water pon my head and my feet
(Je n ri owo l'ọ̀kẹ́ o)
Gongo aso, aye a gbo
Don Gorgon, dem come dey doubt am
So what's the outcome? It's a mad one
Roll a loud one, record my album
Me no trust anyone
For all that I have, man I've been working
No go do like say I don't deserve am
Defend me self, me no fear no one
Because the rhythm e plenty gan ni
Wey give me plenty money
Hypocrite plenty gan, wey dey pretendi gan ni
Try to prevent them from me
Them ah identical to the devil gan ni
I dey see them, wọn po bi
But emi kilo kan mi, I go be all I can be
Oluwaburna ma pami
The music make me feel I be Jordan
(Woro si woro), (koro ki koro)
Now I understand why them say aiye po gan
(O boy e plenty for my mind you go jisoro)
Nkan ti mo ri, Ọlọ́run, mi o so tan
Anybody listening
Holy water pon my head and my feet
Any boy try me, dem go Gboro si gboro
The music make me feel I be Jordan
(Woro si woro), (koro ki koro)
Now I understand why them say aiye po gan
(O boy e plenty for my mind you go jisoro)
Nkan ti mo ri, Ọlọ́run, mi o so tan
Many, many listening
Holy water pon my head and my feet
Wo-eh
Them ah talk what they can't prove
What them can't prove
'Cause them want a taste of my food
Gave you my food, then you talk say I jazz you
Try to be the bigger man 'cause God pass you
Feels like I'm coming from my angle
My arrival come fuck up the cycle
Call me psycho, ain't no telling what I might do
Why you make me violate me
Make me bredda choppa man slide through (Krrr, pow!)
Because the rhythm e plenty gan ni
Wey give me plenty money
Hypocrite plenty gan, wey dey pretend gan ni
Try to prevent them from me
Them ah identical to the devil gan ni
I dey see them wọn po bi
But èmi kilo kan mi, I go be all I can be
Oluwaburna ma pami
(Woro si woro)
The music make me feel I be Jordan
(Woro si woro), (koro ki koro)
Now I understand why them say aiye po gan
(O boy e plenty for my mind you go jisoro)
Nkan ti mo ri, Ọlọ́run, mi o so tan
Many, many listening
Holy water pon my head and my feet
Anyone try me dem go Gboro si gboro
The music make me feel I be Jordan
(Woro si woro), (koro ki koro)
Now I understand why them say aiye po gan
(O boy e plenty for my mind you go jisoro)
Nkan ti mo ri, Ọlọ́run, mi o so tan
Many, many listening
Holy water pon my head and my feet
(Jen ri owo loke)
Gongo aso, aye a gbo
Don Gorgon, dem come dey doubt am
So what's the outcome? It's a mad one
Roll a loud one, record my album
Me no trust anyone
For all that I have, man I've been working
No go do like say I don't deserve am
Defend me sef me no fear no one